- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Fela Kuti( Fela Anikulapo Kuti )
-
Beasts of No Nation
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, 'Aiya-kata'- Oh ya
O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba
O'feshe-Woh AIYA-KATA *(after each line) O'feshe-Weng Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu
O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba
Oh-----...
Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re (2x)
Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about? DEM GO WORRY ME... *(after each line) (3x)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town Dey wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza)
Fela, wetin you go sing about? DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am 'inside world' The time weh I dey outside prison, I call am 'outside world' Na craze world, na be outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy) Na be outside- da police-i dey Find more lyrics at ※ Mojim.com Na be outside- da soldier dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari dey Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idia-gbon dey Na craze man be dat- oh Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years ------------------I no do nothing Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat, ee-oh...
Make you hear this one War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk ee-oh 'My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline'
Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk be dat 'My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline'
I never hear dat before- oh Make Government talk, ee-oh 'My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline'
Na Nigerian government, ee-oh Dem dey talk be dat Which kind talk be dat- oh? Craze talk be dat ee-oh Na animal talk be dat
-
|